Interview with DJ Chicken. Thatโs crazy baby
96,903
Published 2024-06-21
All Comments (21)
-
Dj chicken has alot to say but English no allow him ๐ฉ๐๐๐
-
Egungunn nah this kind interview we won dey see ๐ ๐
-
Dj chicken na joy giver ๐ he dey always make me laugh my ass out ๐ ๐
-
This episode sweet pass my relationโฆโฆ.ship๐
-
Nor be verybody when dey UK dey ok ๐๐๐
-
Na when I watch this video finish I know say portable nor dey mad
-
No be everybody Dey uk Dey okaaaaay ๐๐๐
-
he can never stay in one place ๐๐
-
Person when Dey build filling station โค
-
Omo Egungun ur eye see shege for dj chicken hand ooo see as him they carry u up and down like u dey disturb him peace ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
-
This 1 werey pass portable oo ๐ No be everybody dey uk dey okay ๐๐๐ฅ
-
This is too chaotic for me ๐, man just want to go home and do TikTok
-
Omoh this one enter ooo na this kind we wan Dey see oo๐ข๐
-
Chicken almost cast Egungun say him see am with girl ๐
-
Oyinbo mi don suffer for chicken hand.
-
Chicken wey don craze ๐๐๐
-
Jinnu dey poccess chicken,no use ham play.๐
-
Give us this kind of content abeg ๐๐๐
-
Dj chicken Dey really listen to those guys around him see as them tell am to sit down and he sit down
-
Chicken the joy giver ๐