Dem Kidnap My Pikin From My Shop Where I Dey Sell - Caller

1,965
0
Published 2023-10-18
Ontop #marketrunz, One woman tell Ratata say she dey sell for inside her shop and her pikin dey play with oda children for outside. When she finish selling market and she go outside, she no see her pikin again. #chookmouth

All Comments (9)