BEFORE AND AFTER OF DJ CHICKEN ON CURIOSITY MADE ME ASK! WITH BAE U
47,465
Publicado 2024-06-30
Todos los comentarios (21)
-
I thought Portable get madness before, but this one weak me. Portable na gentle man beside this one 😂😂😂
-
Take this guy to rehab. He is going crazy
-
If Isbeau had known he should have told him to go back😂
-
E say e go give me 5 millioooooon😂😂😂
-
Wahala.wahala..wahala........... Portable twins brother 😁😁😁😁😁😁
-
I no even baff😂😂😂😂
-
Nah zazu brother 😂😂😂
-
This guy is crazy mehn
-
When did he finally settle down for the interview
-
OBO say him buy him chain for ABA 😅
-
No be small work bae u don o 😂😂
-
e go don dey realize the madness he exhibit on the show by now......
-
Please post more abeg 😂😂😂
-
This guy is definitely sick 😂😂😂
-
BaeU is such a fine 🥰 man 😊❤❤
-
How on earth will bae'u invite this one to his show in the first place 😂😂😂
-
Nice
-
DJ Chicken and Portable are they TWINS ?😂😂😂😂 , but DJ Chicken looks fresh and handsome , but why all these Roughian behaviours ? Okay that gives him fame and riches ❤❤
-
Isbaeu don jam wetin he deserve. So Isbaeu no get craze, come go dey pull momkey tail, dey play with viper tail... on Dj Chickens' defense, he don talk say he no dey gbo pka.... 😁
-
Once chicken kiss 😅😢 izz gone sope otilor...... e don tap asaaaaaaapu😅